Khaid ft Gyakie – Run Away. Mp3

Download and listen to this hit Banger from talented music superstar Khaid coming through with this Party jam titled “Run Away” with the Lyrics all for you.

 

 

Highly talented Nigerian superstar, singer, and songwriter Khaid featuring Gyakie. Khaid recently brought out this catching latest masterpiece and it’s entitled “Run Away“. The song was released in 2024, to the amusement of his fans and music lovers, and has been gathering momentum and positive reviews across different platforms.

This is a song you would love to have on your playlist and you can always find and download more interesting music here at wapkellyloaded.com. Don’t forget to share your opinion in the comment box below and also show us support by ticking the notification box to get notified on our latest post.

Listen and Download Khaid ft Gyakie – Run Away mp3 Below.

 

 

Lyrics Below.

Khaid ft Gyakie – Run Away.

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Baby, I miss you, baby
But I’m here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I’m blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I’m fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

You may also like...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *