Rema – Hov mp3

Stream and Download Rema – Hov mp3.

 

 

Download and Listen to this beautiful hit jam by multi-talented Nigerian star singer Rema, the sensational artist Comes through with this lovely Masterpiece titled, “Hov”.

Hov” is a song by Marvin’s serial-hit maker Rema. This masterpiece has been making a lot of waves ever since this track and it has also gathered positive reactions from their fan and music lovers alike. it was released in 2023.

This is a song you would love to have on your playlist and you can always find and download more interesting music here at wapkellyloaded.com. Don’t forget to share your opinion in the comment box below.

Listen and Download Rema – Hov mp3 Below.

 

 

Lyrics Below:

Rema – Hov

I don hustle shaMy leg don do plenty wakaE reach to call me ogaYou see as my body setE don tey when me and my guys we dey fetch waterShoutout to my dadI learnt my lesson, both good and badEyes open, ooh la laNobody fit whine me for the street sha, ahh
Oya just dey jekelebeAll your mates dey hustle, you just dey kpenkelemesMake you reason am sef, I go motivate you to an extentNa you go use your own leg and the knowledge wey I help you getIf you do me evil just dey prepare for your karma nlaPray the real ones live longerToo many snakes under the grassOsagie know me shaAll the prophecy I dey do amI dey see many things wey pass una regular eyesWhether na Igbo, I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
Mavin say second quarter don dey loadingE no go tey ’til my money go billionMy neck don dey fold like Dino, ahI no be politician, but I don dey see their kind of moneyMoney, money, money, money, mmhEfcc they fit dey hear me, ewoAny legal money, once upon a time was illegal moneyTo my generation, I be (Hov)I no really fit advice person for hot weather wey dey use snowNa your body go tell you then you go know
Oya just dey jekelebeAll your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes (you dey kpenkelemes o)Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (ehh)Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you getIf you do me evil just dey prepare for your karma nla (karma nla)Pray the real ones live longerToo many snakes under the grassOsagie know me sha (e know)All the prophecy I dey do am (ahh)I dey see many things wey pass una regular eyesWhether na Igbo, I smoke wey dey site me for my head o, ta-ta-ta-ta

You may also like...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *